Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba…[completed] Season 1

Season 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba…[completed] Season 1

Emeka! Emeka ma guy, u dey enta school abi?” i asked Emeka as i crossed over to the other side of the road. “i dey enta school oh, make i go check where dem post me go serve na” he said. “Oboy me sef wan go see where dem post me go oh, guy fear dey catch me oh” i said “wetin make na?” he asked “i no want make dem post me go north na, abi u no know say dem dey troway bomb there” i added. “me wey dem born for north nkor, i don die?” he said as i remembered while we where still in school Emeka told me his Father was a big business mogul in “Sabon Gari” in Kano state and that his family was based there.

As we chatted on our way to the school gate i immediately noticed dis beautiful black t-shirt Emeka was wearing, he didn’t only like looking good but black clothes were his favorite bcos that was the fratanity he belonged to in school. We met Kelechi on our way as we shook hands and walked together to the school gate, where the list was pasted…………

“Emekus u don c ur name?” i inquired “i never c am oh, what of u?” he asked “nna ehn i don see am oh, na 0sun dis people post me go oh, kelechi say him own na Bayelsa” i said rather sad. “Emeka i don c ur own here” i said as i pointed “oboy eeh iga la ugu hausa oh” “na Taraba dem post u go oh?”.

Emeka’s mood changed instantly as i tried figuring if Taraba was actually in Nigeria. In my mind i said it was better for him since he was born in the north, as i also tried figuring what part of Nigeria was Osun…….

We collected our call- up letters as well as statement of results as i noticed Emeka’s cheerful face changed gloomy when he saw “third class” crested beautifully on his statement of result. “how u no go graduate with third class when u dey busy with cult activity and forget school” i thought as i almost laughed at him. Meanwhile, KC and i narrowly escaped third class, as third was the norm in Industrial Physics department; the hardest department in the school. Emeka was not the only “black axe” cult member in my department but it was as if he was the only member as he took cult activities very seriously. Kelechi fondly called KC was also a cult member, not an “axe man” like Emeka but a “bagga” like me.

“Flow, u go go ofemmanu land go chop amala oh” KC said as we all laughed (u will get to know how i got the nickname “Flow”). “guy e dey beta than Emeka wey dey go ugu hausa where dem dey throw bomb like knockout na” i said “i don tell u say i grow up for north and the area wey my family dey stay for Kano dey safe, and after camp i go reploy go my papa house go stay” he said and i saw sense in what he said. “guy we go dey hala our sef for fone na” i said as i shook hands with Emeka and “anchor” KC as a bagga like me…….

Episodes
Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba
episode | 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba